Matched Content

Nigeria Army don arrange make dem start "Operation Python dance III" For the whole Naija



Nigerian army don talk say dem go begin ‘Operation Python Dance 111’ for d whole Nigeria.


Army Chief, Lt. Gen. Buratai say dem wan use the operation fight casala wey fit bust for the 2019 election.


The time wey im dey talk for inside Borno State, Buratai also talk say the exercise wey dem wan do go begin from January 1, 2019 end February 28 wey be d election time.


Nigeria Army don arrange make dem start "Operation Python dance III" For the whole Naija Nigeria Army don arrange make dem start "Operation Python dance III" For the whole Naija Reviewed by Idris Bashir on December 28, 2018 Rating: 5
Powered by Blogger.